Timaya feat Flavour - Money


Timaya - Money feat. Flavour (Official Video)

Enter the world of musical collaboration as Timaya and Flavour unite in the music video for 'Money.' This captivating visual masterpiece perfectly complements the melodic and rhythmic fusion of the artists. Watch as they bring their unique styles to life amidst stunning scenes and lively choreography. 'Money' is a celebration of success and prosperity that's sure to get you in the groove.

LYRICS

[Intro: Timaya]

Young D
Leggo
Uhn uhn uhn
Leggo
Leggo
Hey eh
Na so


[Verse 1: Timaya]

Every night and day, the boy dey fly to Dubai (Dubai)
All the way from Naija to just go flenjor for Dubai (Dubai)
I travel to America just to go charge my phone (my phone)
Bad belle people make una leave me alone, hey eh

[Chorus: Timaya]

I say when money no dey
People dey carry me play
When money no dey
Everybody run away
I say when money no dey, no no no
People dey use me dey play
When money no dey
Nobody look at my face
Orugo

[Climb: Timaya]

Them feeling, them feeling, them feeling
Them feeling, them feeling the boy
The ladies, the ladies, the ladies
The ladies them wanting the boy
When the going is too damn good
Many many people will be your friend

[Chorus: Timaya & Flavour]

When money no dey
People dey carry me play
When money no dey
Everybody run away
I say when money no dey, no no no
People dey use me dey play
I say when money no dey
Nobody look at my face
Hey, them say me I dey craze
Original rudeboy Mr. Flavour pon the dance floor
Orugo
Oyolima hey hey hey, oh yeah ahn


[Verse 2: Flavour & Timaya]

If you get money make you spend am brother eh eh
Oya make you dey turn nunu up uh my sister eh eh
Na once in a while we suppose to dey jolly eh eh
Oya yankulu yankulu, dance my sheri oh oh
Oyolima
When money no dey, everybody abobosom
I say when money no dey my guy odi oyi wun
Abrukutu mami, to eat oh na bad thing I tell you
Tonight na Flavour, Timaya oh
Egberi papa one of Bayelsa (leggo)
When money no dey, umu wain abosom
I say when money no dey
I love you, I love you gbunam nunu
A kirikata dance hey baby
If you want to touch wete ego nu
Tonight na Flavour, Timaya oh
Egberi papa one of Bayelsa

[Bridge: Timaya]

Them feeling, them feeling, them feeling
Them feeling them feeling the boy (feeling the boy)
The ladies, the ladies, the ladies
The ladies them want touch the boy (the boy)
When I sing say when money no dey
Everybody run away
Nobody wan stay
Just because money no dey
Now money don dey oh no no (no no)
Everybody come my way
People them wan stay hey
No be me you go use play
I say when money no dey
Everybody run away
When money no dey
Everybody run away
I say when money no dey
No no no
No no no
When money no dey
People them wan run away (ah ah, spiritual)
All the boys soft mehn
When money no dey
Them dey carry me play
When money no dey
Everybody run away
When money no dey
No no no
No no no no
No no no no
No no no
Suka Sounds

Similar Videos

0 comentários: