Falz – Baby Boy (LYRICS)




Falz – Baby Boy 

The musical video "Baby Boy" is a stylish and catchy production by Nigerian rapper and musician Falz. Set against a backdrop of urban culture, the video exudes a cool and laid-back vibe. Falz effortlessly combines his unique lyrical prowess with a groovy beat, resulting in a captivating and infectious track. The video features sleek visuals and showcases Falz's charismatic performance as he effortlessly embraces his "Baby Boy" persona. It's a celebration of style, confidence, and self-expression, making it a must-watch for fans of Afrobeat and contemporary Nigerian music.

LYRICS

[Verse 1]

Yea, old soldier no go die
Baby boy no go tire oh
Face cap pelu sunshade
We are in the club house on a sunday
Star player loun ball oh
You go know we make money, no be small oh
And our babes no go old oh…
Bobby no go fall oh
Young blood, you can see in our conduct
Awon babes kosi superghetti pelu bum short
Comfo… this your body go be soft work
Jeka joma jigi, mio raye gbogbo long talk
young blood, short nikka pelu long socks
No be boy swag, if you gat it put your 1s up
I heard they say our attitude is pompous
Our paro no dey end e be non-stop for life

[Chorus]

Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life

[Verse 2]

Open roof in the Mercedes, so that we can wave the enemies
Sweet 16 with the energy
Wetin we dey find for cemetery
If we never show ko si parry, ah
She’mo pe’wa loni faaji
Even when i turn father oh…
Ko’sarugbo ghana oh
Young floyd, motiri pe omo yen beautiful
Two hands up, moti wole pelu three two
Fine girl if you want it then you jump on it
Why you tryna hold me down, i no wan commit
You say am selfish, cus i no dey sell dreams
Don’t you think that, that’s a little extreme
Player l’omo they boy is on the first team
Even when we be 90, boys wil be flexing for life

[Chorus]

Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life

[Verse 2]

Ma lo pemi ni’ uncle, Mole ma lo da’un
Malo rope moti dagba, moshi wa ni town
Dark skin beauty on my left like am the man
Private jet life, oshi wan ni plan
Omoge la’nfe, we no dey carry mummy
We be fluxing with the long mama charlie money
when we balling on you, we do it marvellously
Shower blessings on strippers in your bachelor seat
I don’t holla, i come silently
Girls wan dey wakka with the young RMD
You hot chalie, shey you’ll come la’le
Am just out here scouting or more talents
In the front aspect, is my core target
Make the face fine make the body come perfect
I gather fine babes like say i dey run pageant
I never get tired, is because

[Chorus]

I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Baby boy for life
I’m a baby boy
I’m a Baby boy for life
Similar Videos

0 comentários: